Because I No Get Money Lyrics By Whazzee. Bcos I no get money Just bcos I no get money Bcos I no get money Bcos bcos I no get money You get update you know show me.
Because I No Get Money Lyrics
Bcos I no get money
Bcos I no geh
Bcos I no get money
Bcos I no get money
Bcos I no get money
Bcos I no get money
Just bcos I no get money
Bcos I no get money
Bcos bcos I no get money
You get update you know show me
You say make we go party
Mumu me I go party
I go party I no get money
You pop Rozay I Dey drink water
You puff igbo I Dey smoke cigar
You carry babe I Dey look my guy
The thing dey go titikaka ti ka
I give you fullz
You change address
You Dey go jijigaga for bar
But anyways
God dey and Allah dey
God go do my own money
I go make my own money
We go come another day
And you go help me call your babe
Yhiii
Abeg I no geh money
Just bcos I no geh money
Bcos I no get ney
Bcos I no get money
Geh money
Bcos I no get ney (Ahh)
I no geh money
Just bcos I no get money
Bcos I no get ney
Bcos bcos I no get money
Yhiii
Taju
You no know loader ehn ehn
But you know middleman ehn ehn
Middleman wey know middleman ehn ehn
Wey con know middleman ehn ehn
Wey know middleman middleman ehn ehn
Middleman middleman ehn ehn
Middleman wey know person wey know person wey know loader ehn
So you no be loader ehn
You no be loader ehn
But you know person wey know middleman wey know loader ahhh
Yhiii
12 Days Of Christmas Lyrics Partridge In A Pear Tree