If You Get A Woman Hold Am Tight Lyrics

If You Get A Woman Hold Am Tight Lyrics By Patoranking. Hold am tight Hold am jeje This is another story o For my mind Make I tell you wetin happen for Ab^le Bout this big party inside my Ab^le I went there with my best friend K^nle.

If You Get A Woman Hold Am Tight Lyrics

Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind

Make I tell you wetin happen for Ab^le
Bout this big party inside my Ab^le
I went there with my best friend K^nle
K^nle dey there with him girlfriend Sh^^e
Ghe^^o girls them dey like Tak^^ufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey

Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mo^e
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe

We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

Om^ge whine am you can do better
Sweet g^^du from Eb^te Metta
All the way to N^^er Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal’em nuff o ogo^^go
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go

Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from M^^e
AJ boys them dey like to throw way
Omo se go^e

We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

Small Potatoes Tiktok Lyrics