You Want To Bamba Lyrics

You Want To Bamba Lyrics English By Goya menor Nektunez. Ha You want to Bamba You wanna chill with the big boys Oya meno Ameno Oyadepe kirin Kekedimi Yana Kukirin Help me tell them how the thing goes How the thing goes Shebi meka tamoa Say my pikin don go join cult.

You Want To Bamba Lyrics

You want to Bamba
You wanna chill with the big boys
Oya meno
Ameno
Oyadepe kirin
Kekedimi Yana Kukirin
Help me tell them how the thing goes
How the thing goes
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult

You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes

Do school go school you go dey press tools
And na the parameters you wan dey too
See even your papa no fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
All the ni^^as don dey find you
Because that ni^^as wey you peffe don puff
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult

You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes

Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do??
We promised not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if he do na him he say e go hot again
Another time you go run again
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult

You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes

https://youtu.be/mFC1KrDbT_o

Have You Ever Had That Feeling Someone Playing You Lyrics